current location : Lyricf.com
/
Songs
/
We Must Groove
We Must Groove
turnover time:2024-05-20 06:44:30
We Must Groove

Anywhere we be today

No matter pressure wey dey

Any obstacle on the way

I got bulldozer am scatter away

Even if I get fever

Or my landlord on the case

As long as happiness..

I no go give vex

I dont need to stop, to fly high high

I got the natural high

I don’t need to think too much

But – no problem instead of raising solution

For mimi to quit, for mimi to chill

For mimi to flex on and enjoy my life

For mimi to give without explanation

For mimi to lead so e go we say

We must groove o we go groove

As long as long as your blessed to de function

We go move o we go move

It don't matter where you come from

We must groove o we go groove

As long as long as your blessed to de function

We go move o we go move

Oga na do, oga na do

Beyond the flesh and the bone..

Because am feeling the tension

Feeling with the pressure

Feeling with different problems of life

Cause I no -- everybody cut them

Fake man no spoil man

It doesn't matter if you are black or you are white

Me I tell yah

We must groove o we go groove

As long as long as your blessed to de function

We go move o we go move

It don’t matter where you come from

We must groove o we go groove

As long as long as your blessed to de function

We go move o we go move

Omo dey party don scatter

The people no wan make una...?

Tell me wetin I go do just to pleasureee

Anyhow you think am e no concern anyboby

So make I dey do wetin I dey do

If he no telle you jejely dey move

If you dey confuse you can't work in my shoe

No go chok your mouth for wetin no concern you

Many things the happen but you don't have a clue

Anything dem do dey go dey stop youu

Make you no go tell somebody say i tell you

Just let it be me and you

I dont need to stop, to fly

I got nutural high

I don’t need to think too much

But – no problem instead of raising solution

For mimi to quit, for mimi to chill

For mimi to flex on and enjoy my life

For mimi to give without explanation

For mimi to live so we go say

We must groove o we go groove

As long as long as your blessed to de function

We go move o we go move

It don’t matter where you come from

We must groove o we go groove

As long as long as your blessed to de function

We go move o we go move

It don’t matter where you come from

See as you fine like mummy water

omo see machester-barca

we go groove or we go move

As we dey here dey jolly

youself dey jolly dis one na mon...

Comments
Welcome to Lyricf comments! Please keep conversations courteous and on-topic. To fosterproductive and respectful conversations, you may see comments from our Community Managers.
Sign up to post
Sort by
Show More Comments
2Baba
  • country:Nigeria
  • Languages:English (Nigerian Pidgin), English
  • Official site:https://www.discogs.com/de/artist/1353911-2face-Idibia
2Baba
Latest update
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved