current location : Lyricf.com
/
Songs
/
Original Baby lyrics
Original Baby lyrics
turnover time:2024-05-20 04:46:48
Original Baby lyrics

[Simi]

I'm just an ordinary girl sitting in the hallway

I know they turn up o cause I'm a little boring

But I'm the life of the party cause I'm kinda funny

Money don't drive me, I drive my money eeh ah

Well na so the thing be

Me I no go force you to like what you see, yeah eeh

Because I come in peace

And I’m at peace and that's all I need eeh

Everything is not for everyone and that is okay eh eeeh

You gotta take me as I am

I'll be better but I'll never be somebody else

(Original baby)

Yeah, wherever you go, be yourself

(Original bobo)

Aaah, you can never be somebody else

(Original baby)

Yeah aah, whatever you do, you better be true

(Original bobo)

No matter the pressure, be yourself

[2Baba]

See for this life everybody is a bonafide member

Everybody get them, wey dem dey answer

You no go fit to use my ID make you enter, oh Lord

And as you enter, the same time

Make you attend to your matter

Shine your eye, make you no go enter gutter

No be every door wey open, you go enter, oh Lord

Because everything is not for everyone

And that is okay eh eeeh

Just count your blessings one by one and jeun soke eh eh

It doesn’t matter how e be

It doesn’t matter where e be

It doesn’t matter who e be

It doesn't matter what you see

Anyhow never make you never be somebody else

(Original baby)

Wherever you go, just be yourself

(Original bobo)

You can never be somebody else

(Original baby)

Whatever you do, you better be true

(Original bobo)

No matter the pressure, be yourself

[Simi]

See nobody perfect, no be lie

I’ve got flaws I can't deny

But everybody get him personality oh (personality ooooho)

My guy make you live your life (aaaah)

Person who love you, go love you die (aaahh)

But you can never satisfy society oh (society oh)

[2Baba & Simi]

(Original baby)

Anyhow wey you be make you go ever play yourself

No play yourself oh

(Original bobo)

If they like make them talk, boy you got show yourself

(Original baby)

Jowo ooh (jowo) you better just be yourself

(Original bobo)

No matter where you dey my brother

No matter where you be my sista

(Original baby)

No let nobody tell you you are not god enough, eeeh!

(Original bobo)

Don’t let nobody stand your way

(Original baby)

Everyday, you are the best

No one can be like you

(Original bobo)

And you can’t be like nobody

No matter the pressure, be yourself

Comments
Welcome to Lyricf comments! Please keep conversations courteous and on-topic. To fosterproductive and respectful conversations, you may see comments from our Community Managers.
Sign up to post
Sort by
Show More Comments
Simi
  • country:Nigeria
  • Languages:English (Nigerian Pidgin), English, Yoruba
  • Wiki:https://en.wikipedia.org/wiki/Simi_(singer)
Simi
Latest update
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved